Nigerian pastor wey dey push malaria vaccine conspiracy theories
Dressed in im signature closed-neck suit, Pastor Chris Oyakhilome look directly into di camera, come declare say, "no proof dey wey show say vaccines ever work". Dem don “lie to” evribodi about vaccination, e tok for im sermon broadcast for im …